Oooo haaaaa
Youuu oooo haaa ohhh yehh
Chorus (May D)
When i look into your eyes
I no know wetin i dey see wetin i dey see
As i dey look into your eyes
I no know wetin i dey see wetin i dey see baby
Wetin /5ce
Wetin i dey see wetin
Wetin /5ce
Wetin i dey see
Verse 1 (May D)
As i dey see you everyday pass my way
So many things that i wanna say
Many many things, so many things
So many boys dem are dey your case today
Girl make you know say me no play
gobe gobe gobe heyba
Come be my lady huuuaaaa
Baby come be my lady heeey haaa
Come be my lady haa haaa
Come be my lady, baby come be my lady
Chorus (May D)
When i look into your eyes
I no know wetin i dey see, wetin i dey see
As i dey look into your eyes
I no know wetin i dey see wetin i dey see baby
Wetin /5ce
Wetin i dey see wetin
Wetin /5ce
Wetin i dey see wetin
Verse 2 (Davido)
I just want to marry and i just want to carry you
Baby I'm loving that attitude
Spending late night in ma little home yeh
Wetin, o girl no debating
I cannot leave you lonely
Even if I'm high on poli
May D ti gbe de ati Omo Baba Olowo
Girl I can go far and wide
Commit sucide
Bo jo n ro,
Borun ran
Chorus (May D)
When i look into your eyes
I no know wetin i dey see, wetin i dey see
As i dey look into your eyes
I no know wetin i dey see wetin i dey see baby
Wetin /5ce
Wetin i dey see wetin
Wetin /5ce
Wetin i dey see wetin
Verse 3
May D
You knw say me no lie say me be champion
When i sing them are pay me in a million
You knw say me no lie say me be champion
Very soon it's gonna turn into a billion
Davido
You knw say me i get a lot of millions
Who God has bless no man can cause
Go down go down, show up your stuffs
I'll be waiting waiting your love
May D
Come be my lady huuuaaaa
Baby come be my lady heeey haaa
Come be my lady haaa haaaa
Come be my lady, baby come be my lady
Chorus (May D)
When i look into your eyes
I no know wetin i dey see, wetin i dey see
As i dey look into your eyes
I no know wetin i dey see wetin i dey see baby
Wetin /5ce
Wetin i dey see wetin
Wetin /5ce
Wetin i dey see
Wetin
Fliptyce on the beats
Mr May D, it's Davido oooo uuuu heeee
Monday, 20 May 2013
Home »
Music Lyrics
» Lyrics: May D Ur Eyes ft Davido
0 comments:
Post a Comment